Live Episode in a Troskie: Landlord, Side Chick, and Unexpected Alliances
- Albert theodore Lutterodt
- Apr 11
- 1 min read
I entered this troskie and as I sat down, this beautiful lady for front row just start dey para on phone.
“Oga landlord, you dey mad! How you go rent my room give side chick when I just go bury my grandma?!” The whole bus go quiet like morning devotion.
🤣🤣 She continue: “I no pack out. I go family house for funeral. Ayie kɛkɛ ooo, only to come back and meet another girl brushing her teeth in my sink!”
One man for back just shout, “Wahala no dey finish!” Next thing wey we hear: “I dey go station now now.
You need to be arrested!” She turned to me and asked “Sis I hope I’m doing the right thing?” Me: you are right, asisie deɛ ɛnyɛ. I can even escort you if you don’t mind.
Me wey no even know her, I just shift my bag small and say, “Driver, I dey drop where she drops.” We reach the station — she brought out receipts, keys, and even a toothbrush with her initials.
The officer just look all of us like, “Ghana sweet pass Netflix.” 🤣🤣 I sat down quietly, but I hear everything from intro to conclusion.
Up till now, I still don’t know her name, but I know her whole life story. I’m still your repented TTD Konkonsa Journalist 🤣🤣🤣
( Shared by Nana Hemaa Akua on Trotro Diaries Group )

Comments